album cover
Warrior
album cover
Warrior은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 9월 18일일에 ARARA LTD에서 발매되었습니다.Ike (West African Electric Music) - Single
Released2024년 9월 18일
라벨ARARA LTD
언어English
BPM130
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Yes o
Dis one na from Chimdi
You go feel am
We are one
In this together
As we dey fight
For our future
We dey kampe
No shaking
And I dey for you
As you dey for me
So
No let dem deceive you
Oh oh ohh yeah
No let dem deceive you
Oh oh ohhh oh
No let dem deceive you
Yeah yeah yeah
And I dey for you
As you dey for me
No let dem deceive you
You dey hear
No let dem deceive you o
Hmm
Shine your eye
Your mumu don do
Una dey hear
No let dem deceive you
Oh oh ohhhh
Cos we dey fight
For our future
We dey kampe
No shaking
And I dey for you
As you dey for me
No let dem deceive you
Oh oh ohh yeah
No let dem deceive you
Oh oh ohhh oh
No let dem deceive you
Yeah yeah yeah
And I dey for you
As you dey for me
Written by: Chimdi Daniel Nkemjika Okafor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...