album cover
Reckoning
album cover
00:00
00:35
00:45
00:50
01:05
01:50
00:00
02:06
지난 7일
Reckoning은(는) 지난 주에 약 35 초 시점에에 가장 많이 검색된 곡입니다.

가사

[Verse 1]
Miracles like this no be everyday e dey happen
Mama sister look me less later guess wetin come happen
She send text I no reply cos I no know say she no care
If no be story she wan hear why she delete am na the pride
The ego cos I sure her conscience go dey see her run
All this thing we take dey do laugh fit funny but no be fun
I'm talking fear say dem fit boot me go my mama house
I'm talking fear your papa no know where you take dey chow
Your Kala dey car my own dey with me here
No die like fly when Jones inside beer
Make dem talk after all na watin mouth dey do
No be fault say I hot how we wan take cool
Talk is cheap go market na zero naira
Una don dey bounce on dicks now to go viral
Anybody when talk anyhow na to go find am
Anywhere for this world I no mind even go China go wine am
[Verse 2]
Green pepper, red pepper, all of them hot
I don see pepper, shown pepper, all of them shock
[Verse 3]
Mr Miyagi in the house, I put some yagi in her mouth
Fuck what Nons Miraji is about, I need a spouse up In the house
Need more than 5 wives that one no dey enough for me now
Need more than a talk show for that one to come work for me now
I need some karishika's in my villa
Butt naked like dey were looking for the legend of the seeker
Now she don drop back for me
She dey front
Everyday tryna tell me bout my do's and don'ts
Don't smoke a blunt we blow the roof off in a puff
'Cause everytime I fire down e be like rapapampam!
E dey clear say the hijab no fit cover confidence
And the one wey go dey hide am nah in get am multitude
Pastor daughter know Imam daughter no coincidence
The day wey both of them go jam call it religious confluence
Written by: Erhiga Agharivbie, Ishaq Baba Bello
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...