album cover
Omalicha
album cover
Omalicha은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 8월 13일일에 Zippy city recordz에서 발매되었습니다.Omalicha - Single
2026년 8월 13일
라벨Zippy city recordz
언어English
BPM119
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Omalicha you captivate me
na you dey totori me Oo
I go Kaduna or I dey Zamfara
na your love dey television me
my head is banging me heart is ringing
my lips want to kiss my bae
it is you I am wanting it is you I am calling
I can’t wait to have you here
Vitamin C Vitamin D Vitamin E
no fit do me wetin your love dey do to me
some say I am crazy dey say I am stupid
dey don’t know what you mean to me
my baby my baby my Toyin Tomatoe
I hope you go follow me go
to a place wey we go gel Oo
I say we no go miss road
Our Lord go dey guide us go
now my head is banging me heart is ringing
my lips want to kiss my bae
it is you I am wanting it is you I am calling
I can’t wait to have you here
Cos Vitamin C Vitamin D Vitamin E
no fit do me wetin your love dey do to me
some say I am crazy dey say I am stupid
dey don’t know what you mean to me
my baby
Written by: Kelechi Moses Nnanyelugo

Loading...