album cover
We Outside
album cover
We Outside은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 8월 14일일에 464 PROJECTS에서 발매되었습니다.God Is Cooking
2026년 8월 14일
라벨464 PROJECTS
언어English
BPM100
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh (Tell the devil to not come close)
We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh (Tell the devil to not come close)
Baba n se bebe (God is doing wonders)
Emi omo mo’n se jeje (As His son, I’m at rest)
Any demon wey wan try me
Olohun! Dem go see pepper (will be in trouble)
To ba be si mi, wa be ri (If you challenge me, you’ll go down)
You wan fight me
Abi o te ri (have you ever been disgraced?)
Earth being waiting
Emi lon fe ri (It’s my manifestation they await)
King of Glory, that’s my Daddy
Ogun odun for the bakery (20 years in God’s oven)
Food don done (The meal is ready)
Now the world don dey taste me
God been cooking
Spirit brooding
Me He’s using
Now we’re moving
To ba gbo ti mo de (If you hear I’m here)
Oba lo de (That’s a King’s arrival)
Oya e gb’ori so’ke (Lift up your heads)
Ilekun ayeraye (everlasting doors)
To ba gbo ti mo de (If you hear I’m here)
Oba lo de (That’s a King’s arrival)
Oya e gb’ori so’ke (Lift up your heads)
Ilekun ayeraye (everlasting doors)
 
We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh (Tell the devil to not come close)
We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh (Tell the devil to not come close)
Won fe ki’n shut up (They want me to shut up)
Ko le se se (not possible)
Omo I can’t stop
Never stopping, ever rocking
Una go hear Word
From KD to Gwagwalada
Singing in Uyo or preaching in Nasarawa
We get different marching orders
Some are called inside but
Italawa (we’re outside)
And we carry oil for Garawa (We’re heavy anointed)
Anointing san gbalaja (The anointing is flowing in abundance)
Just a little shambala here, shambala there (Just a few tongues)
And you go see wonder for here
Me I drag on the Spirit, Loud no reach
Always tipsy, high on Grace
Igba odun odun kan (Two Hundred Years as One Year)
I’ll always be here
Even when I’m gone
We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh (Tell the devil to not come close)
We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh (Tell the devil to not come close)
Written by: Akinade Ibuoye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...