album cover
Dinner
album cover
Dinner은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 8월 19일일에 Luwi에서 발매되었습니다.Dinner - Single
2026년 8월 19일
라벨Luwi
언어English
BPM140
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Oh oh oh
Oh oh oh oh oh
Oh oh oh
My heart is beating for my melody
Sweeting my soul boosting my energy
Nobody go fit to touch my destiny ah
Show me the way
Me I no fit to dey do pass myself
No fit to fail
No be to dey look Uche face oh
Wetin I gain
Me I go down on my knees and pray
Na who go cook my dinner
If I no go use my hand who go dey
Na who go buy me my bimmer
If I no go use my hand who go pay
Na who go cook my dinner
If I no go use my hand who go dey
Nobody oh
Na who go buy me my bimmer
If I no go use my hands who go pay
How I for make am oh if I no try
Wake up oh
So Make you start dey gather oh
Thank God for the many many blessings
Make you just dey buga oh
I no go lie
I can't deny
E no easy but
Make you no let nobody use you
See me as oluwa don bless my soul
No go fit let am go
Aye ye
Me I no fit to dey do pass myself
And I no go let the enemy catch me sef
Me I no dey look back
Me I go dey face front ooooh
As I dey catch my criuse
Make I just dey buckle my shoes
See as I dey so
I go never never lose
Show me the way
Me I no fit to dey do pass myself
No fit fail
No be to dey look Uche face oh
Wetin I gain
Me I go down on my knees and Pray
Na who go cook my dinner
If I no go use my hand who go dey
Na who go buy me my bimmer
If I no go use my hand who go pay
Na who go cook my dinner
If I no go use my hand who go dey
Na who go buy me my bimmer
If I no go use my hand who go pay
How I for make am oh
If I No Try
Written by: Chukwuma Lewis Megwa, Echefuna Chris Zikora
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...