album cover
Bundle
3
Music
Bundle은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 8월 21일일에 TSC에서 발매되었습니다.B-SIDE TO LASGIDI
album cover
발매일2026년 8월 21일
라벨TSC
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM100

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Omo ton ko gbedu ton dun o
Mo so fun won gbedu ton dun say e dey for mines
It’s not too much I can handle,
Don’t want nothing but my bundles
Make e dey for mines
Holla up
Make dem free me na
I no be the dayo to your erimma
You see me na
 I want the bema
Fine girls
No wan swim this river
Ohh
Want my mula
Omo me i want
Moooo ouuu la
Shine shine
She turn believer
Them be unbeliever
Wan Stack up
To the celling
Wetin be that
Sapa
I no wan see am at all
Road man no dey dull
Ahhh hey
Na paro no be money
I no wan see at all
She no understand how i’m living my life
Oh boy na the kpa wey dey make man love
Stack racks till tall like e kilimanja
Rolling w the gang for the mulla make me happy ohhhh
This your body
Ko sere omo dey
E dey gimme joy
 Omo i no fit maintain ahhh
Yansh like sandra Bene
I want to inbox
Send you my message
All of a sudden
She don talk say
She want make i dey call am baby
See the whining
Me wey dey find e money
I no fit do that thing
Call my line anytime
Anytime you need e piping
Ouuuu i no wan get you confused
You know wetin we dey do
But baby ima road man
I no get time to love you
Written by: Agbontalor Godday, David Osunde Monday, Gideon Richard Ekpe, Moyosore Oluwapelumi Mayowa, Mustapha Yahaya Hassan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...