album cover
Wise One
album cover
Wise One은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 8월 7일일에 Blahq Ice에서 발매되었습니다.Wise One - Single
2026년 8월 7일
라벨Blahq Ice
언어English
BPM103
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Haaahhh this blahqie na bastard
The blahq one oo
Inna the ghetto bobo no go surrender
Left her alone I no get nothing to render
We no get time to dey waste time
Anybody wey dey sleep make them wake am
Time no dey to check calendar
As we dey wake up na straight to agenda
Daily bread,man we steady dey bake am
Them no dey pick money we for steady dey rake am
Wise one biko tell me an adage
For how long wey yakubu go manage
Na every morning E dey for the garage
Society wanna turn me a savage
I don come and I bring all baggage
E don tey I dey long for my package
Na everybody go kpai that one certain
Make chop life fore they close my coff
No tell me wetin I know already
I got the vibe and the flows already
I know my ways mae u no correct me
Me and my **** go dey kpo for Bentleys
This one e no funny no comedy
Just wanna get rich in all currencies
I knw my way mk u no correct me
I steady tell oluwa mk e no forget me
Inna the ghetto bobo no go surrender
Left her alone I no get nothing to render
We no get time to dey waste time
Anybody wey dey sleep make them wake am
Time no dey to check calendar
As we dey wake up na straight to agenda
Daily bread,man we steady dey bake am
Them no dey pick money we for steady dey rake am
Wise one biko tell me an adage
For how long wey yakubu go manage
Na every morning E dey for the garage
Society wanna turn me a savage
I don come and I bring all baggage
E don tey I dey long for my package
Na everybody go kpai that one certain
Make chop life fore they close my coff
No tell me wetin I know already
I got the vibe and the flows already
I know my ways mae u no correct me
Me and my **** go dey kpo for Bentleys
This one e no funny no comedy
Just wanna get rich in all currencies
I knw my way mk u no correct me
I steady tell oluwa mk e no forget me
Written by: Joseph Jeremiah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...