album cover
Relationship
album cover
Relationship은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 9월 6일일에 Squad Dem Records에서 발매되었습니다.Rayu Dake - Single
2026년 9월 6일
라벨Squad Dem Records
언어English
BPM97
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Fonext
Uh uh ooh
Manholy again
 You fit dey one side dey throw banger
Another person fit try bang her
Relationship na like climbing ladder
E sweet sometimes, sometimes e better
Person wey love you fit treat you badder
Just to prove say he no be hanger
Deep inside, e dey like stabbing dagger
Even if you leave, you go still come back
Share share
Share a haka zaka jure
Wasu so yake yi yayi kutse
Dan sun tsana ganin ku tare
Share share
Share a haka zaka jure
Wasu so yake yi yayi kutse
Dan sun tsana ganin ku tare
Soyayya
Nidai na soyayya
Relationship sometimes riba
Sometimes zafi wane kuna
Soyayya
Nidai na soyayya
Relationship sometimes riba
Sometimes zafi wane kuna
Story story
No be only me get this story
E dey your past go check memories
A symbolic sign allegory
The level of pain is category
What you feeling inside yafi gori
Gobaran daji pa taci gari
First stage zaki gareshi wani sukari
Share share
Share a haka zaka jure
Wasu so yake yi yayi kutse
Dan sun tsana ganin ku tare
Share share
Share a haka zaka jure
Wasu so yake yi yayi kutse
Dan sun tsana ganin ku tare
Soyayya
Nidai na soyayya
Relationship sometimes riba
Sometimes zafi wane kuna
Soyayya
Nidai na soyayya
Relationship sometimes riba
Sometimes zafi wane kuna
Na dena Soyayya because narasa gane pa mai sona
Ohoho ohoho manholy again
Na dena Soyayya because narasa gane pa mai sona
Ohoho ohoho manholy again
A a kadena soyayya a a kai kagani abu pa
Written by: Ahmed Sufianu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...