album cover

Important

Afro-Beat2026
album cover
Important은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 7월 24일일에 GVIN CHAMPP에서 발매되었습니다.IMPORTANT - Single
발매일2026년 7월 24일
라벨GVIN CHAMPP
언어English
BPM100
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

[Intro: Gvin Champp]
Yeah
Pop Murda-Pop Murda-Pop Murda
Bursting my brain
This your matter don clear for my eyes
No be lotto, far me want you, bounce on me now!
Let me see your beauty dank on me
I go sink for your matter, alma mater, jonzing jaga
No be raska, this one pass landlord matter
Come whine to my song, oya dank for me dada
Bring am come my table, make i rest for your body now
Important
Mami this your love pass binance
Put am for my head, my head
Yaw-yaw-yaw, so i sing, (yea-yea)
Important
Mami this your love pass binance
Put am for my head, my head
Yaw-yaw-yaw-yaw
Bubble mama g, best you got me
You trigger me like gin your way lollipopi
Me try try try, can\'t you off my lane, my lane (my way)
Pick and go, from my onе and only It\'s critical, no be lambo but wire wire
Mе radical, even yaya bello no fit put asunder for me and you yea-yea-yea, (yea-yea-yea yeah)
Important, baby g, me need you final
Putin tin, till infinity, random to washington
Sip drink down for my energy no be bloody thing, ya-eah
Important
Mami this your love pass binance
Put am for my head, my head
Yaw-yaw-yaw- so i sing, (yea-yea)
Important
Mami this your love pass binance
Put am for my head, my head
Yaw-yaw-yaw-yaw
Important
Mami this your love pass binance
Put am for my head, my head
Yaw-yaw-yaw, (yaw yaw) so i sing, (yea-yea)
Important
Mami this your love pass binance
Put am for my head, my head
Yaw-yaw-yaw-yaw-yaw(yaw-yaw-yaw-yaw)
Written by: GVIN CHAMPP

Shazam 꼬리말

언어 선택:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Shazam 팔로우하기

Loading...