album cover
Differently
album cover
Differently은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 9월 11일일에 KeyQaad에서 발매되었습니다.Stylish
앨범Stylish
2026년 9월 11일
라벨KeyQaad
언어English
BPM114
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

[Intro]
Uhhh
Differently oh
I do it differently oh
More money recently oh
So I’m moving differently
[Verse 1]
She say the way money dey fly
Hmm, see bakki dey cry
Tell me why person go shy
Na your type wey I dey find
[Verse 2]
She say this no be normal setting
Like I’m a normal person
Tell me what were you expecting
All the sẹrẹnrẹn no necessary
[PreChorus]
Aunty ngepu sua
Mama ngepu sua
I dey shock them electrician
Cos e plenty for body ṣa
[PreChorus]
Aunty ngepu sua
Mama ngepu sua
I dey shock them electrician
Cos e plenty for body ṣa
[Chorus]
Differently oh
I do it differently oh
More money recently oh
So I'm moving differently oh, mmmm
[Chorus]
Differently oh
I do it differently oh
More money recently oh
So I'm moving differently oh, ahhhh
[Verse 3]
It's too easy for me (For sure)
All because I sabi
And my money long like this
If I sing, why you no go demo demo
I no dey see nobody (At all)
Dem no dey do pass like this
Waterside or overseas
If I sing, why you no go turn up, baby
Hop in my culinan make you cool down
Baby, o ṣa pa mi
She say "You're just like every man"
Ṣe you know who I be?
Differently ohh, I do it differently oh
One thing you must to know is
There is no one like Davido
[PreChorus]
Aunty ngepu sua
Mama ngepu sua
I dey shock them electrician
Cos e plenty for body ṣa
[PreChorus]
Aunty ngepu sua
Mama ngepu sua
I dey shock them electrician
Cos e plenty for body ṣa
[Chorus]
Differently oh
I do it differently oh
More money recently oh
So I'm moving differently oh, mmmm
[Chorus]
Differently oh
I do it differently oh
More money recently oh
So I'm moving differently oh, ahhhh
Written by: David Hart, Kelvin Ibinabo Oriye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...