album cover
Minimum Wage
album cover
Minimum Wage은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 9월 3일일에 EL Nayaan에서 발매되었습니다.Minimum Wage - Single
2026년 9월 3일
라벨EL Nayaan
언어English
BPM89
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Yo yoi
Yo yoi
Yo yoi!
Ehhhh
Eh ehhh Ya
Ya ai
Signs
You can tell
When you see wetin no be regular ah ah
Na with time
E dey manifest
So I no get time to whine Person!!!
If I no like
Asap o I discard
Got my own formula ah ah ah ah ah ah
Don’t give a F..
If you no dey Fvck with my idea
kiss my ass for all I care
.
If you think I’m crazy
Yes you right I guess
And I think I love the shit you call
the wrong Ideas
Fuck my fears
Fuck your believe oh yes
I no dey find wetin go impress
I really take my time
I can’t be a waste of time
I Plan all the ways put time
I need kaluba excess
I Dey for road the express
Kaluba excess
And I like all the babes wey fine
I Love make the waist slim die
Not to waste my time
I Dey find kaluba excess
I Dey for road the express
Kaluba excess ah
I no fit cope with minimum wage
Lack of money dey gimme migraine
Na na na na
Na na na na
I need More money my way
Stack billions
Not be the one
Running around
Joking and not Begging the ones with Doh$
God see me and Grace cover up
My liver i too stubborn
I get mind
No Dey stop but I dey stack up
I dey put force for the grind
When I cash out I dey show love
To the ones wey be ma guys
Yai
Never stopping ayi ya iya
Never stopping ayi yai ya ah ah
I really take my time
I can’t be a waste of time
I Plan all the ways put time
I need kaluba excess
I Dey for road the express
Kaluba excess
And I like all the babes wey fine
I Love make the waist slim die
Not to waste my time
I Dey find kaluba excess
I Dey for road na express
Kaluba excess ahh!
I no fit cope with minimum wage
Lack of money dey gimme migraine
Na na na na!
Na na na na!!
I need More money my way
I no fit cope with minimum wage
Lack of money dey gimme migraine
Na na na na!
Na na na na!!
I need More money my way
Written by: Elvis Nayaan Michael
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...