album cover
Excellency
album cover
Excellency은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 9월 8일일에 GDEDUNACHO에서 발매되었습니다.1dragnot2 - Single
2026년 9월 8일
라벨GDEDUNACHO
언어English
BPM117
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Harrrr
GBEDUNACHO
1DRAG the Excellency
Call whenever i go giddem heat
Na me go pay for their salary
for my matter wey dem gather gist
Kele dey shout nke ke neme
I dey give her wetin she can’t keep (eh)
The za dey go through the ceiling (eh)
My shima dey do the selense (harnn)
As you dey see me so i juh dey waka
I juh dey waka for the money matter
I no dey do wetin no really consign
Me i go move if the matter dey one kind
I no dey like pesin to wastey my time
I no dey send if you carry me for mind
As long as say the raba go dey for my side
I juh dey para pass all of them combine
1DRAG the Excellency
Call whenever i go giddem heat
Na me go pay for their salary
for my matter wey dem gather gist
Kele dey shout nke ke neme
I dey give her wetin she can’t keep (eh)
The za dey go through the ceiling (eh)
My shima dey do the selense (harnn)
Written by: Isaiah Tammy Coastman
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...