album cover
7:30
album cover
7:30은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 10월 2일일에 Integral Records에서 발매되었습니다.In Color
앨범In Color
2026년 10월 2일
라벨Integral Records
언어English
BPM115
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Had to find a way for myself
All these girls dey make my pain go away
U no fit find my type for market , na the reason that they all know my name
Where I go , the money come like magnet
So the ladies wanna lay on my bed
All my **** carry clips and gadgets so e no be me u want come target
Believe me, they all cap
I've been there , ain't all that
No be me o, wey talk am
Currency I got that
Do re me o, dorime , address me in all caps
They talk breeze , I talk cash
So girls chill and off pant
She said tonight be there , I'm off at 7.30
Don't want a good guy , been there, dem boys no interest me

She wanna get drunk , get high , mix drinks with cranberry
Say my baby can u handle?
Handle , handle , handle
Say u wanna a bad boy? Can you , can you, can you

Say my ladies dem Dey bend am
When they drop it , dem Dey bend ammm
Cos they know say we Dey cash outttt
They bring the bottles as we enter
If I take u where mi from, we no get motivation , why u think my people Dey be smoking this bud?
That's why I tell the Lord pls make he elevate us and if I lose myself , make He keep me on course
Cos I can't lose m composure
Me no fear them, I get level
Where me from be like sodom, iheme, I Dey share space with devil
I wanna ball, me no want settle
But to make it , they can't tach man with textbook
Still the Money coming like we embezzle so if I call her , she go link man on schedule
She said tonight be there , I'm off at 7.30
Don't want a good guy , been there, dem boys no interest me
She said tonight be there , I'm off at 7.30
She wanna get drunk , get high , mix drinks with cranberry
Say my baby can u handle?
Handle , handle , handle
Say u wanna a bad boy? Can you , can you, can you
Say my baby can u handle?
Handle , handle , handle
Say u wanna a bad boy? Can you , can you, can you
She said tonight be there , I'm off at 7.30
Don't want a good guy , been there, dem boys no interest me
She said tonight be there , I'm off at 7.30
She wanna get drunk , get high , mix drinks with cranberry
Written by: Donald Ofik
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...