album cover
Cares
album cover
Cares은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 9월 18일일에 CXB MUSIC에서 발매되었습니다.Cares - Single
2026년 9월 18일
라벨CXB MUSIC
언어English
BPM93
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Me no fit
Me no fit
Me no fit
Conform
Jah
Come wetin be this?
Why you dey carry problem like you fit?
Shey him tell you say cast your cares
From this to that
Back to back
Hand your problem give the El Shaddai
If you carry am, my brother
You shall die
As you carry am, how e come be now?
So me give
So me give
So me give am likka this
Cause me know
Cause me know
Cause me know He cares for me
If the birds of the air no dey care wetin to eat
Shea na me?
Na me?
Na me?
Na me?
Na me?
Cast all your cares
You no fit solve am
(Solve am)
I say you no fit solve am
(Solve am)
I say you no fit solve am
Cast all your cares
You no fit solve am
(Solve am)
I say you no fit solve am
(Solve am)
I say you no fit solve am
Come unto me
ou wey labour and you laden
Trust inna the lord, don't lean on your understanding
Adam didn’t worry when he was in the garden
If you casting you cares make sure to do it totally
Daily load
Daily load
Daily loads with benefit
Cause the word
Cause the word is how I mirror who He is
Cause my job is casting my cares
Cause me trusting my daddy to be pampering His kid
Aya
Cast all your cares
You no fit solve am
(Solve am)
I say you no fit solve am
(Solve am)
I say you no fit solve am
Cast all your cares
You no fit solve am
(Solve am)
I say you no fit solve am
(Solve am)
I say you no fit solve am
Written by: Alice Johnson, Clinton Amechi Okpara
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...