album cover
OBIM
album cover
OBIM은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 9월 10일일에 True High Class Entertainment에서 발매되었습니다.OBIM - Single
2026년 9월 10일
라벨True High Class Entertainment
언어English
BPM114
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Oh oh oh
I ‘ll do everything for u my love
Hey, my love
I ‘ll go anywhere for u my baby,
my baby
No dey mind watin dem talk o
No dey mind watin dem yarn o
Only you wey dey my mind o
Only you wey dey scatter my brain o
Obinmoo
I no be player , player ,
I no go tire tire.
My love forever baby.
You be the only one, you play in my head like melody
Sweetie melody, sweetie melody
You are all my head, no doctor fit cure this craze o ,
Sweetie melody, sweetie melody.
Together forever, omoge torewa
Together forever, we go dey together
Together forever, omoge torewa
Together forever
Oh oh
Them talk say love hard, but you make it e easy babe
Your body and your smile
just dey make me dizzy.baby
Every day and night, na your name I dey sing,
You be my queen, baby, I be your king.
Girl You dey my spirit,girl you dey my soul,
Na your sweet loving dey make me fel whole.
You be the only one, you play in my head like melody
Sweetie melody, sweetie melody
You are all my head, no doctor fit cure this craze o ,
Sweetie melody, sweetie melody.
Together forever, omoge torewa
Together forever, we go dey together
Together forever, omoge torewa
Together forever
Oh oh oh.
Obim, na you be the light of my tunnel,
Obim o
Anytime you call me, I humble. Oo
My Bebe ooo
No competition, nobody fit replace you
My babe oo
Your beauty nature e Dey make my heart to raise oo
babe
omoge torewa Together forever,
You be the only one, you play in my head like melody
You are all my head, no doctor fit cure this craze o ,
Sweetie melody, sweetie melody.
Together forever,
we go dey together
Together forever, omoge torewa
Together forever
Oh oh oh.
Written by: Dalyboy Hyppolite
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...