album cover
DEVIL MAY CRY
album cover
DEVIL MAY CRY은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 9월 12일일에 TNWTW에서 발매되었습니다.DEVIL MAY CRY - Single
2026년 9월 12일
라벨TNWTW
언어English
BPM120
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

(It’s BM Baby)
Lamborghini
Naked de cry
Another day another billing
I naked de cry
She de bill me
She naked de cry
You can not be me
I’m devil may cry
Lamborghini
Naked de cry
Another day another billing
I naked de cry
She de bill me
She naked de cry
You can not be me
I’m devil may cry
Devil may cry
Devil may cry
Devil may cry
Devil may cry
Devil may cry
Devil may cry
Devil may cry
I’m Devil may cry
Devil may cry
Devil may cry
Devil may cry
Devil may cry
Devil may cry
Devil may cry
(You know It’s Tobii With the wave)
Devil may cry
I’m Devil may cry
Barnie Dey smile
Pocket Dey cry
Aza dey bleed
The weather is dry
Owu dey blow
Sapa dey smile
Devil dey wetin
Devil May cry
Barnie Dey smile
Pocket Dey cry
Aza dey bleed
The weather is dry
Owu dey blow
Sapa dey smile
Devil dey wetin
Devil May cry
Me no want want drama
Only sexy sexy mama
Wey their body body gara
Wey Dey whine that thing to lamba
Whats the update
Omo Na Tobii dey reign
Make them Whine to the bass
Make them scatter their legs
Up in the place
Everywhere lit we burning here
Evidence dey you can’t pretend
Now we dey ball with confidence
Emi number 1 the President
Giving them hits
Giving them vibe
Giving them vibe
Devil may cry
Devil may cry
Some say I rude
Many say I good
Catalogue full
Fit break d stool
The time na now why I go wait
if I wait too long I fit go de late
Mean what I say
say what I mean
many loyalty b like Kpekere chips
Moving Ona Corolla ona rich nigha shit
With a yellow popo her yansh go make you shout sheesh
Money na water money na sand
I’m so affiliated to the bag
Na me be d international chairman
Make dem tell d DJ make he bring d sound back
Lamborghini
Naked de cry
Another day another billing
I naked de cry
She de bill me
She naked de cry
You can not be me
I’m devil may cry
Devil may cry
Devil may cry
Devil may cry
Devil may cry
Devil may cry
Devil may cry
Devil may cry
I’m Devil may cry
Devil may cry
Devil may cry
Devil may cry
Devil may cry
Devil may cry
Devil may cry
(You know It’s Tobii With the wave)
Devil may cry
I’m Devil may cry
Barnie Dey smile
Pocket Dey cry
Aza dey bleed
The weather is dry
Owu dey blow
Sapa dey smile
Devil dey wetin
Devil May cry
Barnie Dey smile
Pocket Dey cry
Aza dey bleed
The weather is dry
Owu dey blow
Sapa dey smile
Devil dey wetin
Devil May cry
(It’s BM Baby)
Written by: Glory Oluwatobi Ajadi, Okoro Honour
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...