album cover
Nothing
album cover
Nothing은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 9월 12일일에 Kingdomboiz에서 발매되었습니다.Insurance
앨범Insurance
2026년 9월 12일
라벨Kingdomboiz
언어English
BPM127
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Ah-ah-ah-ah…. ah-ah…
Ololololo!
Big, big God!
Mighty God o-oh…
Na so e bi oh… _(That’s how He is)_
Ah-ah-ah-ah…. ah-ah…
People dey see your troubles, _(People see your troubles)_
Dem no dey see your struggles _(They don’t see your struggles)_
So tey u tink say God no dey eh _(Such that you wonder if God exists)_
God na Jehovah Nissi, _(God is Jehovah Nissi)_
God na Jehovah Jireh _(God is Jehovah Jireh)_
Him fit turn everything around _(He can turn everything around)_
This my God E no be man at all oh _(This my God is not a man at all)_
E no dey dull oh, _(He doesn’t disappoint)_
Turn my life around oh _(He turns my life around)_
This my God e no fit ever fail you, _(This my God won’t ever fail you)_
E no go change oh _(He will not change)_
Turn your life around oh _(He turns your life around)_
*Chorus*
Nothing wey God no fit do _(There’s nothing God cannot do)_

If E talk am E go do am for you _(If He says it He will do it for you)_
If you wait e go come to pass _(If you wait, it will come to pass)_
If E talk am E go do am for you _(If He says it He will do it for you)_
If you wait e go come to pass _(If you wait, it will come to pass)_
Ah-ah-ah-ah…. ah-ah…
Ololololo!
Big, big God!
Mighty God o-oh…
Na so e bi oh… _(That’s how He is)_
Abi you still dey worry? _(Are you still worried?)_
Abi you still dey wonder _(Are you still wondering)_
How all this things go come to pass? _(How all these things will come to pass?)_
God na Jehovah Nissi, _(God is Jehovah Nissi)_
God na Jehovah Jireh _(God is Jehovah Jireh)_
Him fit turn everything around _(He can turn everything around)_
This my God E no be man at all oh _(This my God is not a man at all)_
E no dey dull oh, _(He doesn’t disappoint)_
Turn my life around oh _(He turns my life around)_
This my god e no fit ever fail you _(This my God won’t ever fail you)_
E no go change oh _(He will not change)_
Turn your life around oh _(Turns your life around)_
*Chorus*
Nothing wey God no fit do _(There’s nothing God cannot do)_
Nothing wey God no fit do _(There’s nothing God cannot do)_
Nothing wey God no fit do _(There’s nothing God cannot do)_
Nothing wey God no fit do _(There’s nothing God cannot do)_
If E talk am E go do am for you _(If He says it He will do it for you)_
If you wait e go come to pass _(If you wait, it will come to pass)_
If you wait e go come to pass _(If you wait, it will come to pass)_
Ololololo!
Big, big God!
Mighty God o-oh…
Na so e bi oh… _(That’s how He is)_
Ah-ah-ah-ah…. ah-ah…
Ah-ah-ah- ah-ah-ah…
Written by: Olugbenga Johnson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...