album cover
NEVER KNOW
album cover
NEVER KNOW은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 9월 30일일에 Shukubly INC에서 발매되었습니다.AUDACITY
앨범AUDACITY
2026년 9월 30일
라벨Shukubly INC
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

From nothing to something now we popping
It was all a dream
Usai bad belle man taya for wok na mi life
Na de God begin
Man dem wan know wetin a for don do with me Life if a nor bin win
I guess we'll never know
I guess we'll never know
Dem wan rub pepe water na me yai make a fall, cuz a take the lead
Na me make dem believe anytin a de do norto make believe
Man dem wan know wetin a for don do with me Life if a nor bin win
I guess we'll never know
I guess we'll never know
Wetin de make a smile
Na di tin wey a want for do
I'll never forget the stress
Wey e put all me, family through
A refuse for fet with me intuition
So a focus en watch am through
Cuz if na dat a want for me
Then yusef for want am too
Manifesting stacking di paper
Mi credit card no decline
20 man go fall dat day
If ever think of crossing my line
Nor get time for complain again explain
Talk all the time
Everything is plenty me cup nor empty
At the top of me mind
Man dem man dem angry dem say a selfish
Cuz a do this for me
Same wan dem way say we nor get money
Na dem wan make a do this for free
Man dem say a idle a nor go make am
Because a nor get degree
Naim make a de keep the fire burning
Turn am up a hundred degrees
Please
From nothing to something now we popping
It was all a dream
Usai bad belle man taya for wok na mi life
Na de God begin
Man dem wan know wetin a for don do with me Life if a nor bin win
I guess we'll never know
I guess we'll never know
Dem wan rub pepe water na me yai make a fall cuz a take the lead
Na me make dem believe anytin a de do norto make believe
Man dem wan know wetin a for don do with me Life if a nor bin win
I guess we'll never know
I guess we'll never know
Written by: Benjamin Menelik George, Kallem Beats, Reginald Thompson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...