album cover
Osanle
album cover
Osanle은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 9월 24일일에 ALKIANS ENTERTAINMENT WORLD에서 발매되었습니다.Kp Sound
앨범Kp Sound
2026년 9월 24일
라벨ALKIANS ENTERTAINMENT WORLD
언어English
BPM115
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Gimme one roll
Make I smoke
No fear ,my liver
Me I blow trees everyday with my gees indica sativa
No be child’s play oo
 you no fit fit my nika
Me I get God for my back oo so me no Dey fear no Nipa
My jigga
suro no nipa
Rest in peace to the verse way no commot
But when I show them go comport
Move body jor Oya commot
We Dey show work no Cho Cho choo
Trash talk me show up for your door mouth
Abi osanle omo ogbon
Emini dan dan
nitori e ni fans e won tele mi gan gan
When gbedu enter
Boy kolo mental
Since 23 wey I start to Dey conquer
Wishing me death
 Oya back to the sender
Wait for the KP SOUND ibi banger
Where you no reach
omo there we Dey enter
Holy water for my head
from the most high
Pass me the lighter
Pass me ganjer
Smoke all night
Con Dey fear for my liver
Liver
 Man I’m on the road
On the low
Obra akwentwo I’m on the road
On the low
On the road
I put my 10 toes on the road
Man Abi certified
Gbedu way dey knack
You no fit nullify
I’m the king if you don’t know
Play with your mate i’m the king of the jungle
Them never think say me Dey yahhhh
nyameadom nti we dey here and We Dey go high higher everyday er
Your girls dey sing everywhere er
Ouuuu ouuu ouueiiii
You tell me say you don’t know
Today you go know
You Dey talk for my back S3 y3 Shia won eny3 foko
One roll
W3ni b3 ti ma me ko ooo
Cus I dey see no evil
I say no evil
Yeah
When gbedu enter
Boy kolo mental
Since 23 wey I start to Dey conquer
Wishing me death
 Oya back to the sender
Wait for the KP SOUND ibi banger
Where you no reach
omo there we Dey enter
Holy water for my head
from the most high
Pass me the lighter
Pass me ganjer
Smoke all night
Con Dey fear for my liver
Gimme one roll
Make I smoke
No fear ,my liver
Me I blow trees everyday with my gees indica sativa
No be child’s play oo
 you no fit fit my nika
Me I get God for my back oo so me no Dey fear no Nipa
My jigga
suro no nipa
Written by: Albert Amevor, Daniel Aggrey, David Mensah Offe, derrick phidel aditeye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...