album cover

Billie

64Music2026
album cover
Billie은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 10월 2일일에 Blue Clouds Entertainments에서 발매되었습니다.Sunward - EP
발매일2026년 10월 2일
라벨Blue Clouds Entertainments
언어English
BPM97
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Di daa daa ni yeah yeah
Straight from the fire
Man ah smoking hot
Gyal'em want my dagger inna open spot
Tony Montana like I'm on the run
I dey run my own, call me Don Corleone
Mm, I no be new guy
But I get new vibes
Until my shoe shine
I go run this till I hold tight
Oh mama pray for me
The journey no easy, but I believe
Every scar telling a story
Now I'm dancing in my victory
Wetin my eye dey see
Gimme reason more to dey chase ma dream
Only me know wetin I carry
Now I'm dancing in my victory
Billy old Billy old Billy
Oh no fit trust again
(yawa)
Steadily on my pace
(Saara)
Jah wey dey on my case oh
And I give it all, give it all
Till the world go dey sing my name
(Louder)
I no fit rush again
(Badder)
Jah wey dey on my case oh
Me I come from the bottom, wey the light don show
Every step I take make the whole place glow
No dey watch face, I dey follow my road
Blessings on blessings, heavy my load
Higher and higher, we go
More blessings under my toe
Big dreams, I no go slow
Anywhere I enter, them go know
From the fire, I rise again
Pressure make diamond, I no pretend
My time don come, make the world say my name
Don Khorlie dey here, no be play, no game
Oh mama pray for me
The journey no easy, but I believe
Every scar telling a story
Now I'm dancing in my victory
Wetin my eye dey see
Gimme reason more to dey chase ma dream
Only me know wetin I carry
Now I'm dancing in my victory
Billy old Billy old Billy
Oh no fit trust again
(yawa)
Steadily on my pace
(Saara)
Jah wey dey on my case oh
And I give it all give it all
Till the world go dey sing my name
(Louder)
I no fit rush again
(Badder)
Jah wey dey on my case oh
Written by: Patrick Matey Korlie

Shazam 꼬리말

언어 선택:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Shazam 팔로우하기

Loading...