album cover
Grind
album cover
Grind은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 10월 23일일에 Graduation에서 발매되었습니다.Grind - Single
2026년 10월 23일
라벨Graduation
언어English
BPM107
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Many things I don see
'Feels like I’ve seen it all
Which style you wan show
Wey I never seen before
All that fake talk, I think I’ve had enough
Been on the road 2-4
'Cause wetin man go chop
Káń yẹ ma wò mí kéré
Àwọn tẹ̀mí dàmọ̀
Pé no be play play
Me and you is not the same
You're on the wrong lane
Why you gon do a brother what you can’t take?
Who are you tryna violate?
Sacrifices I made with a pen
Now they see say Musty don dey trend
Letter to my family and my friends
'Cause we gotta make it out the ends
Heavy is the crown that’s on my head
So my brother make you no dey vex for me, for me
If I no pick or I no reply
You go notice I’ve been on my grind
I’ve been on my grind
If I no pick or I no reply
I’ve been on my grind
If I no pick or I no reply
I’ve been on my grind
if I no pick or I no reply
You go notice I’ve been on my grind
Written by: Ayomide Matthew Salami, Mustapha Yahaya Hassan, Timothy Oyesanya

Loading...