album cover

Show Working

5Hip-Hop/Rap2026
album cover
Show Working은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 10월 28일일에 BANTA Sounds에서 발매되었습니다.Show Working - Single
발매일2026년 10월 28일
라벨BANTA Sounds
언어English
BPM104
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

If I tell u wetin I don pass through
U no go believe
U go say I just dey whyne u
This life na one but e fit get part two
Life too real abobi no be cartoon yeah
But I still dey chase
All my dreams
I no dey shame
I go show my face
I dey put my all
I go do my best
No be cho cho cho
I dey show working
I dey chase
All my dreams
I no dey shame
I go show my face
Where the money dey
Na there me I dey
No be cho cho cho
I dey show working
Me I just trust in my guts and my instincts
Style so different they calling me a misfit
Rambo I be going till I'm sixft deep
Always want more like Oliver Twist
And if dem no give me I go take
No go hesitate
If you wanna be my opponent I go eliminate
Survival of the fittest everyday
In the jungle any shaking tree is a target
So you better no go sleep on top the ladder
Cause another man go climb your back and leave you in the gutter
Peter Parker no go save you
Time no go wait for you
So you better work
If I tell u wetin I don pass through
U no go believe
U go say I just dey whyne u
This life na one but e fit get part two
Life too real abobi no be cartoon
But I still dey chase
All my dreams
I no dey shame
I go show my face
I dey put my all
I go do my best
No be cho cho cho
I dey show working
I dey chase
All my dreams
I no dey shame
I go show my face
Where the money dey
Na there me I dey
No be cho cho cho
I dey show working
Gotta put the work in
There's no compromising
Until the day I reach the silver lining
I'm on the ultralight beam
No be kokomizing
Came from Sodom and Gomorrah nearly victimize me
(Nearly victimize)
Cutting and bagging it on a daily
Me I no dey panic cause I know say I go ball
Me I'm always onto something
I'm going in on a daily
No go ever let them put my bag against the wall
I always figure it out
Made it out of the south now I'm out in southie
If it's not about the money just don't involve me
Me I keep it hmmm
Gotta keep it moving
We've come a long way but
If I tell u wetin I don pass through
U no go believe
U go say I just dey whyne u
This life na one but e fit get part two
Life too real abobi no be cartoon
But I still dey chase
All my dreams
I no dey shame
I go show my face
I dey put my all
I go do my best
No be cho cho cho
I dey show working
I dey chase
All my dreams
I no dey shame
I go show my face
Where the money dey
Na there me I dey
No be Cho Cho Cho
I dey show working
Written by: Felix Oyintonyo Dabrilagha

Shazam 꼬리말

언어 선택:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Shazam 팔로우하기

Loading...