album cover

Mapouka

Music2026
album cover
Mapouka은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 10월 30일일에 Tema lekwa에서 발매되었습니다.Grip - Single
발매일2026년 10월 30일
라벨Tema lekwa
언어English
BPM127
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

If she be Messi fan
make you drop am (sharp sharp)
Call popo make them lock am (straight up)
Me I no fit love opposition
Wrong jersey so mi tell her make she swap am
She wan give me love and infection
Bad man ah move full protection
Coz everybody I give her
Wangele wangele wagelawa
She Dey enjoy every session
Any stress I move to the next (to the next)
I carry them in two
Omo se the flex (see the flex) oh wee hehe
Puff and pass
Touch na Slap
Coz men dem full up inna mi yard
Bad gyal ah laff
Waist line ah clap
Tell em make dem dance to my makosa
Dem know mi the king of of the mapouka
Anywhere wey mi pass demma pull closer
Bad gyal demma whine demma bend lower
Tell em make dem dance to my makosa
Dem know mi the king of of the mapouka
Anywhere wey mi pass demma pull closer
Bad gyal demma whine demma bend lower
From Congo
Gyal dem pack up for my condo
Anywhere the money Dey they know the combo
Hmmm they know the combo
Your gyal want my black cap
So mi give her on a platter
Mi thing long no be shatter bundle
In bundle ah go scatter (yeah yeah)
She wan give me love and infection
Bad man ah move full protection
Coz everybody I give her
Wangele wangele wagelawa
She Dey enjoy every session
Any stress I move to the next (to the next)
I carry them in two
Omo se the flex (see the flex) oh wee hehe
Puff and pass
Touch na Slap
Coz men dem full up inna mi yard
Bad gyal ah laff
Waist line ah clap
Tell em make dem dance to my makosa
Dem know mi the king of of the mapouka
Anywhere wey mi pass demma pull closer
Bad gyal demma whine demma bend lower
Tell em make dem dance to my makosa
Dem know mi the king of of the mapouka
Anywhere wey mi pass demma pull clo
Written by: godson chuwkuneku okonye

Shazam 꼬리말

언어 선택:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Shazam 팔로우하기

Loading...