album cover
Final Destination
album cover
Final Destination은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 6월 30일일에 TKM Entertainment에서 발매되었습니다.Patient Zero
2023년 6월 30일
라벨TKM Entertainment
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

[Verse 1]
I don reach the cross road
I no know where to go
Who put me for komkom?
Who put me for this komkom?
Hmm hmm hmm, I wan escape oh
I don dey do things dey hustle
Every 24/7
Balance am, Baba, make You shuffle
Incinerate my choco, hmm hmm
When man go dey on a leisure, eh?
Everyday man on a mission, eh
Baba God show me a vision, eh
Make I share benediction, eh
Everyday man on a mission, eh
When man go dey on a leisure, eh?
Baba God show me a vision
[Chorus]
Na overall
If Baba put ice for your cup
(I go chop am more)
(I go chop am long)
(I go chop am uh nor nor)
(I go chop am more)
[Verse 2]
Therapy say make I do stop to dey use
But, Mary J stabilize the mental swing (E dey cure)
Accountant telling me to stop to dey book
But the kalo kalo still dey pay school fees (Aje)
I telli dem I no fit shout
Una no fit make me use my falsetto
Call my dealer to bring me loud
Na so I hear from above
Just dey smoke your igbo, dey relax
Order ofada make you chillax
Spread your bed call your girl, Bobby, make you go bath
Don tell you say weeping no dey last
I don pay for the cross make dem gbes e no bash
I don see the end before the beginning (From the beginning)
Na success e end
Dey waka wem wem wem wem, ah
[Chorus]
Na overall
If Baba put ice for your cup
(I go chop am more)
(I go chop am long)
(I go chop am uh nor nor)
(I go chop am more)
Written by: Harrison Ekunwe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...