album cover
VANITY
album cover
00:00
00:20
00:45
01:05
01:15
01:35
01:45
02:05
00:00
02:14
지난 7일
VANITY은(는) 지난 주에 약 20 초 시점에에 가장 많이 검색된 곡입니다.

가사

Luxy
Mickey lux ma mapamina
Mickey lux ma mapamina
Onetym
Mickey lux ma mapamina
Mhm Mickey
Stop
Listen
Make you no ever dey
Advice me at all
Please
I'm on a different
Dimension of course
Easy
Carry you own matter
For your head and gone
I'm Busy
If money be vanity
Me I want am more
(More more more)
If money be vanity
Me I want am more
(I want am more)
(I want am more)
If money be vanity
Me I want am more
(Mmm yhyh)
If money be vanity
Me I want am more
(I want am more)
(I want am more)
If money be vanity
Me I want am more
I be wicked normally
I be wicked normally
Na me choose am
Blame on me
I like it as ebi ah
Greediness no kill person
Greediness no kill person
Life na turn by turn
If eno turn fast
Ago turn myself
I too stubborn
Yh I know
I guh two bad gyals
In my room
My bazzoka fill with azu
Kama Sutra mm Kama Su
I be sinner
Born from a sinner
If I sin now
Eno be new thing
Shey
You say na
Money be root of evil
Plan am for my chest
If money be vanity
Me I want more
(I want am more)
(I want am more)
If money be vanity
Me I want more
(Mmm yhyh)
If money be vanity
Me I want am more
(I want am more)
(I want am more)
If money be vanity
Me I want am more
If money be vanity
Me I want am more
(I want am more)
(I want am more)
If money be vanity
Me I want more
(Mmm yhyh)
If money be vanity
Me I want am more
(I want am more)
(I want am more)
If money be vanity
Me I want am more
Written by: Michael Frimpong Owusu

Loading...