album cover
FYN
album cover
FYN은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 10월 30일일에 RainLabs에서 발매되었습니다.FYN - Single
2026년 10월 30일
라벨RainLabs
언어English
BPM107
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

i tell my man i'm sober
i no dey shark anything
if you no gimme Coca-Cola
abena you better understand
e be your body make dem gimme
the coca samba (DJ)
my bae my bae
tell me why you look this fine why
my bae my bae yh
tell me why you look this fine
Cus i don't need no one
(nuh nuh)
i don't need no one
(nuh nuh)
i don't need no one
(nuh nuh)
i don't need nobody else
but you
i don't need no one
(nuh nuh)
i don't need no one
(nuh nuh)
i don't need nobody else
but you
whoaaahhhh
my baby fine like two people
never wanna take you for cheap o
your beauty wey dey give me goosepimple
gwan what you need girl imma look into
she say she like my music o
five star treating i no simple
come with me its a lonely road
me i no wan know
cus i gat
my bae my bae
tell me why you look this fine why
my bae my bae yh
tell me why you look this fine
Cus i don't need no one
(nuh nuh)
i don't need no one
(nuh nuh)
i don't need no one
(nuh nuh)
i don't need nobody else
but you
i don't need no one
(nuh nuh)
i don't need no one
(nuh nuh)
i don't need nobody else
but you
whoaaahhhh
Written by: Desmond Omokhagbon Momoh

Loading...