album cover

SALT

47Afro-Beat2026
album cover
SALT은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 11월 12일일에 Orange Fanmilly Distro에서 발매되었습니다.Oxytocin
앨범Oxytocin
발매일2026년 11월 12일
라벨Orange Fanmilly Distro
언어English
BPM95
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Wanda ya shiga wuta shi ya so
Eya
Wanda ya shiga wuta shi ya so
Eya
Wanda ya shiga wuta shi ya so
Eya
Wanda ya shiga wuta shi ya so
Eyaaa eh
Ah
Wetin be our purpose dear lord
Suffering tomorrow take us
Use like 7 years dey work
Be like I no dey favored
Iyami na
And mutumina
Wey we don dey grind together
Some Of them no Dey
Time be running sha
My water no dey tap
How to find a meaning to my life is void and waste
Eh
Defend me father
(Eya)
Provide me with ladder eh
(Eya)
Defend me father
(Eya)
Provide me with ladder eh
(Eya)
Defend me father
(Eya)
Provide me with ladder eh
Eya
Defend me father
Eya
Provide me with ladder eh
Life Dey move with two season
When e free you or e drive you go prison
(Ahhahh eh)
Life Dey beat me like Weasley
You go think say me I don commit trison
Jah don't leave me all behind eh
God Give me sense make the price eh
Save me from here I need divine eh
Father
I need divine ehh
Pour me your blessings let me shine ehn
Defend me father
(Eya)
Provide me with ladder eh
(Eya)
Defend me father
(Eya)
Provide me with ladder eh
(Eya)
Defend me father
(Eya)
Provide me with ladder eh
Eya
Defend me father
Eya
Provide me with ladder eh
Wanda ya shiga wuta shi ya so
Eya
Wanda ya shiga wuta shi ya so
Eya
Written by: Aaron Mike

Shazam 꼬리말

언어 선택:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Shazam 팔로우하기

Loading...