album cover
Today
album cover
Today은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 11월 13일일에 Ziiki Media에서 발매되었습니다.Today - Single
2023년 11월 13일
라벨Ziiki Media
언어English
BPM113
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Hm saga
Apae haha
Forqzy on the beat, gboyaka
Today be your day
Baby where we go dey?
Today be Friday
Boise anaa sɛ Maui?
Today be your day
Baby where we go dey?
Today be Friday
Boise anaa sɛ Maui?
Make we party
Make we do for the ladies
Some Baileys
Kill the beat pass Yankee
We dey party
We dey do for the ladies
Some Baileys
Hear the beat pass Yankee
Today be your day
Baby where we go dey?
Today be Friday
Boise anaa sɛ Maui?
Today be your day
Baby where we go dey?
Today be Friday
Boise anaa sɛ Maui?
When you confirm
Pop Champagne on them
When you make am, everybody go show you concern
When you confirm
Pop Champagne on them
When you make am, everybody go show you concern
Why you are making money, I dey chop money, you dey do jealousy?
Ah get my baby, adey chop 'em love oo, you dey do jealousy
Fire burn all skin pain
I'm going higher, in case
You don' know
Don't do mistake
Mɛ n'crossi me lane
You go go insane oo
Today be your day
Baby where we go dey?
Today be Friday
Boise anaa sɛ Maui?
Today be your day
Baby where we go dey?
Today be Friday
Boise anaa sɛ Maui?
You ride my temperature
You ride my heart like islander
Girl I like your main posture
Spend my money with no pressure
Halle-halle eeh
Halle eeh
Somebody girl wey I chop eh (eh na ah)
Eh girl wei, wo to no no? oh
Eyi deɛ ɛhyɛ wo no no, oh
Sɛ nea wo sa shaku no no, oh
You dey catch attention, wo no no (eh)
Hwɛ ɔboy Yankee
Ɔde Dollars chase ta nti
Nso me nma no gaba
Today be your day
Baby where we go dey?
Today be Friday
Boise anaa sɛ Maui?
Today be your day
Baby where we go dey?
Today be Friday
Boise anaa sɛ Maui?
Make we party
Make we do for the ladies
Some Baileys
Kill the beat pass Yankee
We dey party
We dey do for the ladies
Some Baileys
Hear the beat pass Yankee
Written by: Andrew Kofi Cudjoe, Joshua Kojo Ampah

Loading...