album cover
Ben 10
album cover
Ben 10은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 10월 24일일에 Motionboy에서 발매되었습니다.Alternate Univrse - EP
2025년 10월 24일
라벨Motionboy
언어English
BPM169
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

(It's hero time)
Ashluxe jersey
**** i'm fresh i don't care if u like me
Im on the come up issa hype ting
I took ur girl it's exciting (yeah!)
Ask me how im doing im like "alafia"
Oloun ma je make i no get paper
Ki my wrist tan na, ben 10
Wrist tan na, ben 10
Ki my wrist tan na, ye, ben 10
Wrist tan na, ben 10
Tan na, ben 10
Wrist tan na, ben 10
Always praying, Baba God Make e bless me
Devil tryna tess me
Humans jus dey vex me
Omo abeg, make e bam
Put my **** on like mad
Put my kele on some bands
I go spend till my atm dey fade
My app is working i go pay
Mr money ololade
De de de
No fit de the same
I dey press am, dey press am, dey pesss am i swear
I dey press lapi, press money, press their neck join
Press ur babe join
Para para para para
She say when i dey kanra (ah)
E de turn her on
No be ishe im on wok (work)
Get one waka, i dey come
I dey sing and i dey bomb
All of dem dey give returns
(konnichiwa mr. univrse)
(yeah!)
A-a-Ask me how im doing im like "alafia"
Oloun ma je make i no get paper
Ki my wrist tan na, ben 10
Wrist tan na, ben 10
Ki my wrist tan na, ye, ben 10
Wrist tan na, ben 10
Tan na, ben 10
Wrist tan na, ben
(I know zen unirse)
A-a-Ask me how im doing im like "alafia"
Oloun ma je make i no get paper
Ki my wrist tan na, ben 10
Wrist tan na, ben 10
Ki my wrist tan na, ye, ben 10
Wrist tan na, ben 10
Tan na, ben 10
Wrist tan na, ben
Written by: Zen Univrse

Loading...