album cover

Fork & Dagger

7Music2026
album cover
Fork & Dagger은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 10월 31일일에 Emmzy Frowsh에서 발매되었습니다.Fork & Dagger - Single
발매일2026년 10월 31일
라벨Emmzy Frowsh
언어English
BPM139
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Fork & dagger
Emmzy frowsh noni
Stepping out the club eyes dey red
Many kale dey on mapping dies
As a sharp guy i dey on observation
See settings
Everything controversial
Shey debat? Energy dey
Shey debat? Energy dey
If i catch your kele
I go chop am till gobe
She play you the caset
Omolomo ni omo ko kan aye
Moma gbewon jaye ko kan aye
Moma gbewon shaye ko kan aye
Moma gbewon mon aye ko kan aye
If i dey on low i go call my maye
Call my maye
Call my maye
Awon omo eko won fe gbemi trabaye
Gbemi trabaye
Won fe gbemi trabaye
Two bad bitch for my back seat
They wan follow me go for the nighty yea
Them dey gum body
Them dey put body
Them wan follow goo
I go chop them with fork and dagger
Chop them with fork and dagger
Chop them with fork and dagger
Chop them, chop them with fork and dagger

She said emmzy
You are full of whining yea
No go dey whine me
I say 2 plus 2 minus 2 plus 2
We don cip coco we dey on impromptu
Kilo sha na shay nah franmu
Waytin be the problem
Shay no cali nah?
Call me my plug amani
Ama fagbo monju morning
Ama mu hennessy yo morning
Ama jaye lo till morning
Sexy lady your body, your body you're a baddie
Gbe sun monmi your body, your body you're a baddie
Sexy lady your body, your body you're a baddie
Mr money, money sha mu hennessy till morning
Yea
Mr money, money sha mu hennessy till morning
Yea
Mr money, money sha mu hennessy till morning
Yea
Mr money, money sha mu hennessy till morning
Yea
I need a birkin bag so i can bend my back
I need a birkin bag so i can bend my back
I need a birkin bag so i can bend my back
I need a birkin bag so i can bend my back
I need a birkin bag so i can bend my back
I need a birkin bag so i can bend my back
I need a birkin bag so i can bend my back
I need a birkin bag so i can bend my back
Two bad bitch for my back seat
They wan follow me go for the nighty yea
Them dey gum body
Them dey put body
Them wan follow goo
I go chop them with fork and dagger
Chop them with fork and dagger
Chop them with fork and dagger
Chop them, chop them with fork and dagger
Two bad bitch for my back seat
They wan follow me go for the nighty yea
Them dey gum body
Them dey put body
Them wan follow goo
I go chop them with fork and dagger
Chop them with fork and dagger
Chop them with fork and dagger
Chop them, chop them with fork and dagger
Written by: Emmanuel Olatunji

Shazam 꼬리말

언어 선택:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Shazam 팔로우하기

Loading...