album cover

Tranquilo

1Afro-Beat2026
album cover
Tranquilo은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 11월 13일일에 Splash Music Inc.에서 발매되었습니다.Occupy Till I Come - EP
발매일2026년 11월 13일
라벨Splash Music Inc.
언어English
BPM119
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Until I tranquil to my Tranquilo lo lo
Bambilo , na money I sabi
Na money we sabi lo lo
Oh my gee, I dey for my lane
Been sober for days, fighting my demons
Roll up my J, e dey suffocate
Giving me seizure
All my L's , put it on Jesus
Cuz no one could save us!
Hmm holy father,
Holy father!
Make dem no put mouth for my
DO RE MI FA SO LA
I no wan suffer ,
Forget sapa!
Make I no go back to my no money for aza
Until I tranquil to my Tranquilo lo
Bambilo , na money I sabi
Na money we sabi lo lo
Until I tranquil to my Tranquilo lo lo
Bambilo , na money I sabi
Na money we sabi lo lo
Shey me no fit Dey complacent
Until I give you 100 percent
Make dem soji, Ọba lo n bo
Ọba Lon pa se
You know say je m'appelle la blessings
Ororo for my head e dey
Na why enemies no fit buga show up for my lane again
Hmm holy father,
Holy father!
Make dem no put mouth for my
DO RE MI FA SO LA
I no wan suffer ,
Forget sapa!
Make I no go back to my no money for aza
Until I tranquil to my Tranquilo lo lo
Bambilo , na money I sabi
Na money we sabi lo lo
Until I tranquil to my Tranquilo lo lo
Bambilo , na money I sabi
Na money we sabi lo lo
Written by: Barnabas Oludare Emmanuel, Johnson Enemona Abel

Shazam 꼬리말

언어 선택:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Shazam 팔로우하기

Loading...