album cover
album cover
Drip은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 11월 8일일에 zamii4our & milli pondis에서 발매되었습니다.Drip - Single
발매일2026년 11월 8일
라벨zamii4our & milli pondis
언어English
BPM114
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

My mama Dey pray for me o
Wey raba no far from me o
Wey big oga no shop my pay o
(Dey pray for me)
Dream chaser I don Dey higher o
December don reach oblee o
Where gbedu Dey na there I Dey o
Dem say u go know ur real gee when u Dey low
But I’m not interested I nor wan know
Wey the funds Dey drop come in double
Mercedes f-sport omo na combo
Them say life na turn by turn but I no gree o
Break and scatter reshuffle
Be like you nor no say I b first born o
I no get joy omo b careful
Say drip my lui with Gucci
Mix my Coke with Hennessy
One day man go tear Mercedes
Mo fi trust on elohim
Oluwa bad boi zamii
Give dem vibe they Neva see
I know one day dem go hear me
Run my shit on a lowkey
Tah dah dah tah dah dah
Tah dah dah Tah dah dah dah dah Tah dah dah
Mo fi trust on Elohim
Tah dah dah tah dah dah
Tah dah dah Tah dah dah dah dah Tah dah dah
Run my shit on a lowkey
(Pondis one)
I Dey worry (worry)
I’m sorry (sorry)
I nor o
I nor fit trust anybody o
Cause nobody (body)
Dey for me (for me)
Alone o
I carry my nemesis
So many pain make soso no fit take away
Awayyyy
Them take me place wey I nor know where I Dey
I deyyyy
Say drip my lui with Gucci
Mix my Coke with Hennessy
One day man go tear Mercedes
Mo fi trust on elohim
Oluwa bad boi zamii
Give dem vibe they Neva see
I know one day dem go hear me
Run my shit on a lowkey
Tah dah dah tah dah dah
Tah dah dah Tah dah dah dah dah Tah dah dah
Mo fi trust on Elohim
Written by: Osayande Marvis Aisosa

Loading...