album cover
Blessings
album cover
Blessings은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 1월 10일일에 Ese에서 발매되었습니다.Blessings - Single
발매일2025년 1월 10일
라벨Ese
언어English
BPM99
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Wish i could tell you all the things wey my eye see now
You fit dey judge me you go say me i be sinner
Me no dey mind you me just wan dey with my rizzla (where my rizzla make i roll my kpo)
Know i aint perfect so i aint judging no one now
Just keep on pushing man and surely you go blow
My brother keep on doin your thing on a low
cuz where we come from **** don’t wanna see you grow
They wanna see you see you at your lowest lows
Dem say i loco cuz i carry dada o
But me i know say me i go be daddy yo
ehh ehh
I don dey ball likee maradoo
Gat to keep on pushing my crack cocaine & igbo
Philomena mentally
She don dey notice me
She wanna carress me
But she be falacy
She don commot her hand
Anything heavenly
Of all the promises
Girl you a hypocrite
I put the bitch on igbo
Dance to my single
Baby i dey craze because your ass e dey jiggle
But i no fit craze you no fit put me for trouble you no fit put me for trouble
See me my blessings e dey come from above
Na why i no like to dey dull
Time is of essence im watching my clock
Any **** wey fuck up i pull out my glock
And tho we came from the hood heading Straight to the Top
Walk with my Glock
Whats with the talk
What you saying man i dont fuck with yall
What you saying man i don’t fuck with yall
Just keep on pushing man and surely you go blow
My brother keep on doin your thing on a low
Cuz where we come from **** don’t wanna see you grow
They wanna see you see you at your lowest lows
Dem say i loco cuz i carry dada o
But me i know say me i go be daddy yo
ehh ehh
I don dey ball likee Maradoo
Gat to keep on pushing my crack cocaine & igbo
Written by: Eseose Osolease, Godspower Emmanuel Chijindu

Loading...