album cover
Temper
album cover
Temper은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 11월 8일일에 Ployco에서 발매되었습니다.Euphoria - EP
발매일2026년 11월 8일
라벨Ployco
언어English
BPM115
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Omo Make nobody
con say he wan test my temper
Your level no fit reach me my ****
I de calm down make the fire no go burn am
One wrong move and e go turn to thunder
Steady focused steady chasing the paper
But your babe she de ask for my insta
Step on the stage all these ladies shake am
Big Ikebe steady de rock am
Malowa mu je je
Munje e wa kawa lo jo je
I get the money Omo ma lo be oo
Igba ta fe shey ka lo hotel ..
Mu je je
Munje e wa kawa lo jo je
I get the money Omo ma lo be oo
Igba ta fe shey ka lo hotel ..
Where the money de
I de vex I de para
This loader de testyy temper
de use me play
Omo me
no get time for delay
I de steady de raise am
De burst their brain
Shey you feel the pressure
Just de kpekelemess
You go watch me
Dey overtake
Shey you feel the pressure
Just de kpekelemess
You go watch me
Dey overtake
Where the energy de come
I dunno
Buh When they hear my sound dem go follow
I get one kele for my side wey de humble
Skin light and she no de grumble
Esther , if she no do you know me go finesse am
Yh Yh and I move on to the next one
If you go do baby no waste time
Chale go break am
Malowa mu je je
Munje e wa kawa lo jo je
I get the money Omo ma lo be oo
Igba ta fe shey ka lo hotel ..
mu je je
Munje e wa kawa lo jo je
I get the money Omo ma lo be oo
Igba ta fe shey ka lo hotel ..
Where the money de
I de vex I de para
This loader de testyy temper
de use me play
Omo me
no get time for delay
I de steady de raise am
De burst their brain
Shey you feel the pressure
Just de kpekelemess
You go watch me
Dey overtake
Shey you feel the pressure
Just de kpekelemess
You go watch me
Dey overtake
Where the money de
I de vex I de para
This loader de testyy temper
de use me play
Omo me
no get time for delay
I de steady de raise am
De burst their brain
Shey you feel the pressure
Just de kpekelemess
You go watch me
Dey overtake
Shey you feel the pressure
Just de kpekelemess
You go watch me
Dey overtake

Loading...