album cover
Dance
album cover
Dance은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 11월 11일일에 GRAMMYNATION에서 발매되었습니다.New Cat - EP
발매일2026년 11월 11일
라벨GRAMMYNATION
언어English
BPM117
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

IT’S FRIDAY NIGHT YOU KNOW WE OUTSIDE
ME AND MY CREW MAKE WE MOVE
START TO DEY DANCE
NO DEY LOOK
MARTEL TI BO BO
OYA WEY THE CUSH
IF YOU SNOOZE U LOSE
NO BE EVERYTHING BE CRUZ
SCRU SCRU
MAKE U— ZOOM
GRAMMY GRAMMY
CHILLING WITH THE BANNIES
FOR MY AMA
GIRLS DEM YAPA
ODINAKA PETER PARKER
EYAAN TONY STACKAM
THE BOYS THEM FATHER
DANCE LIKE A THIS O
LIKE A THAT
MOVE LIKE A THIS O
MAKE E BOUNCE
DANCE LIKE A THIS O
LIKE A THAT
MOVE LIKE A THIS O
MAKE E BOUNCE
DANCE LIKE A THIS O
LIKE A THAT
MOVE LIKE A THIS O
MAKE E BOUNCE
OSHIMIRI ANNOINT E SOMETHING
DANCE E YOUR PLENGE
WILLY WILLY SOMETHING
THE WAY U DEY MOVE THIS UR BODY
BURST E MY BOLO
E DEY PUT ME FOR LONG THING
GRAMMY GRAMMY KILODE
THE GIRL WAN CHOP CHOCOLATE
MONEY PLENTY COME COLLECT
COME COLLECT
COME COLLECT
RAISE YOUR VOICE FOR ME
PE MI Orúkọ
YUNGINGS
DO THAT THING TOO ME
E LIKE RI A
GRAMMY GRAMMY KILODE
THE KELE WAN CHOP CHOCOLATE
THE MONEY PLENTY
COME COLLECT
COME COLLECT
BABY COME COLLECT
DANCE LIKE A THIS O
LIKE A THAT
MOVE LIKE A THIS O
MAKE E BOUNCE
DANCE LIKE A THIS O
LIKE A THAT
MOVE LIKE A THIS O
MAKE E BOUNCE
Written by: Donald Moses Emeka, Emomotimi samuel

Loading...