album cover

Peteru

49Music2026
album cover
Peteru은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 11월 19일일에 P. Classic Records에서 발매되었습니다.Og Forever
발매일2026년 11월 19일
라벨P. Classic Records
언어English
BPM97
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Intro
Peteru, Okwute, okwute
Peteru
You want challenge the rock o
Peteru
Allow me to reintroduce myself, my name is...
Chorus
Call me Peteru, Okwute,Okwute
call me, Peteru
You want challenge the rock o (Peteru)
Say I don't goo, they call me (Peteru)
Mr. Psquare dey here (Peteru)
I be okwute, okwute call me (Peteru)
You want challenge The Rock o (Peteru)
Omo I don go yeah, yeah, yeah, yeah yeah
Okwute Okwute,
You wanted challenge the rock o
Allow me to reintroduce myself, my name is...
Verse 1
Eh! If you challenge the stone,
Omo na your time you dey waste oh
Them think say I go fall,
but I still dey stand gidigba
I be the solid foundation
wey nobody fit to shake
Okwute no dey fear,
If you push me today,
tomorrow I go give you more
Pre-Chorus
The more dem dey hate.. eh
The more the blessings the flow
The grace wey I carry
Na baba God go explain
(Allow me to reintroduce myself, my name is...)
Chorus
Call me (Peteru) Okwute,Okwute
call me, (Peteru)
You want challenge the rock o (Peteru)
Say I don't goo, they call me (Peteru)
Mr. Psquare dey here (Peteru)
I be okwute, okwute call me (Peteru)
You want challenge The Rock o (Peteru)
Omo I don go yeah, yeah, yeah, yeah yeah
Okwute Okwute,
You wanted challenge the rock o
Verse 2
Them dey come
but I no dey move
Them want make I fail,
But I got nothing to prove
I solid like mountain,
You no fit to carry me go
The more them dey hate, (Peteru)
The more the blessing dey flow (Peteru)
The grace wey I carry, (Peteru)
Na Baba God go explain (Peteru)
Pre- Chorus
The more dem dey hate… eh
The more the blessings the flow
The grace wey I carry
Na baba God go explain
(Allow me to reintroduce myself, my name is...)
Chorus
Call me Peteru, Okwute,Okwute
call me, Peteru
You want challenge the rock o (Peteru)
Say I don't goo, they call me (Peteru)
Mr. Psquare dey here (Peteru)
I be okwute, okwute call me (Peteru)
You want challenge The Rock o (Peteru)
Omo I don go yeah, yeah, yeah, yeah yeah
Okwute Okwute,
You wanted challenge the rock o
Allow me to reintroduce myself, my name is...
Outro - Chorus
Just Call me (Peteru) Okwute,Okwute
call me, (Peteru)
You want challenge the rock o (Peteru)
Say I don't goo, they call me (Peteru)
Mr. Psquare dey here (Peteru)
I be okwute, okwute call me (Peteru)
You want challenge The Rock o (Peteru)
Omo I don go yeah, yeah, yeah, yeah yeah
Written by: Peter Obumuneme Okoye t/as Mr. P

Shazam 꼬리말

언어 선택:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Shazam 팔로우하기

Loading...