album cover
album cover
Voodoo은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 11월 1일일에 The Class에서 발매되었습니다.The Weekend Classes
발매일2026년 11월 1일
라벨The Class
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

VOODOO LYRICS OTMADEITUP
Wii
Voodoo Voodoo Voodoo E dey enter
Voodoo Voodoo, they say voodoo E dey enter
Voodoo Voodoo Voodoo
E dey enter
Voodoo Voodoo, they say voodoo E dey enter
She carry yansh wey different Person wey do bbl
I say make we link up on the low but Amina sabi kiss and tell
She dun go tell all her friends They wan use me experience Vibration Full wetness
Organism wey no get control
As I hear this gbedu
Gbedu wey dey enter body Gbedu wey dey cure man conji Gbedu wey go make you soji Bouncer allow us enter
Me n my guys one spend
Ontop big ynash
Voodoo Voodoo Voodoo
E dey enter
Voodoo Voodoo, they say voodoo
E dey enter
Voodoo Voodoo Voodoo
E dey enter
Voodoo Voodoo, they say voodoo
E dey enter
I want chop your body like ofensala
From Asia to London to benin
Everybody hala o
If you no know by now
Na we dey run the town
If you no know by now
Na we dey run the town
Shey you want to ride
Ride my water I'm Poseidon
Shey you want to kpai
Then you fit to touch my python
Do you see my eyes no shades cover me like amour Me I no fit lie na voodoo make you like this one Voodoo Voodoo Voodoo
E dey enter
Voodoo Voodoo, they say voodoo
E dey enter
Voodoo Voodoo Voodoo
E dey enter
Voodoo Voodoo, they say voodoo E dey enter
Voodoo Voodoo Voodoo
E dey enter
Voodoo Voodoo, they say voodoo E dey enter
Voodoo Voodoo Voodoo
E dey enter
Voodoo Voodoo, they say voodoo E dey enter
OTMADEITUP
Wii

Loading...