album cover

TORUGBENE

Hip-Hop/Rap2026
album cover
TORUGBENE은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 11월 25일일에 MetroDistro에서 발매되었습니다.NEW CART
앨범NEW CART
발매일2026년 11월 25일
라벨MetroDistro
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Ama miemini bra
My whole body
Eni ango me se dein ne
No Dey like to see you vex
When you Dey spark
Your whole temper afere
Ya
On a low for a minute
Streets cold so i put on my beanie
I Dey grind till I no get no limit
Till I pull up in my Lamborghini
Skrr
I never finish
**** know
I don't play with my business
**** steady tryna fuck with my spirit
Tell dem say dem no fit hurt my feelings
See me see plenty girls for my city
Yah yah
I know dem pretty
But these girls dem go put
You for thinking
Crash out even when I sleep
I put my heart on my sleeves
Yah
Me I no get enemy
But you no go fit to see me finish
Ama miemini bra
My whole body
Eni ango me se dein ne
No Dey like to see you vex
When you Dey spark
Your whole temper afere
She a baddie straight
From Torugbene
I slide in her DM
Ama te ke nere
Ask my name
I told her Ebipere
She asked if I'm chill
I told her kere kere
Izon-ere
Right now
When I see your body girl
You whining pun the stage
I know that you're a naughty girl
Ebiere girl you got me tripping
Anytime I'm with you
I just want to fall in love
Bina-ere love it when you blush
Oh my Izon-ere
Girl I don Dey crush
Tell me always
Why you in a rush
Bodeke girl all we need
Is love and trust
On a low for a minute
Streets cold so i put on my beanie
I Dey grind till I no get no limit
Till I pull up in my Lamborghini
Skrr
I never finish
I never finish
I never finish
**** steady tryna fuck with my spirit
Tell dem say dem no fit hurt my feelings
See me see plenty girls for my city
Yah
I know dem pretty
But these girls dem go put
You for thinking
Crash out even when I sleep
I put my heart on my sleeves
Yah
Me I no get enemy
But you no go fit to see me finish
See me
See me
See me
Yah ya ya
See me
See me
See me
I never finish

Shazam 꼬리말

언어 선택:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Shazam 팔로우하기

Loading...