album cover
Hey
2,071
Afro-Pop
Hey은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2008년 6월 13일일에 Dem Mama Records에서 발매되었습니다.Gift and Grace
album cover
발매일2008년 6월 13일
라벨Dem Mama Records
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM93

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

가사

[Verse 1]
Yeah, my brothers and sisters
I know you've been trying so hard
To make it one way or the other in life, mehn
We dey feel bad in one way or the other say, mehn
You kon dey feel like say you escort people come dis world
Na Jehovah be the key, mehn
Let's keep trying
With fact say you know God, you no go fall
[Verse 2]
Girl, I want you to know
I'm alive, I just dey go
I perfect, when I start
Na so, so people despise me, oh
Dem say, "I no go grow"
So tey dem say, "I go stop for road"
Den na una way God, I go thank you for everything you give me
[Verse 3]
Thank God, oh, thank God, oh
Una for killin' me, oh, killin' me
Everybody, 'body say, "Hey, hey, hey, hey, hey"
Turnaway oh, turnaway oh, mbana o, mbana
Everybody, 'body say, "Hey, hey, hey, hey, hey"
When I sing, I want you to know the truth is bitter
The time I start, many people dem dey wonder
Now, they've turned to ask "Who be Timaya?"
Everywhere you go, I dey on like fire
[Verse 4]
Some people dey wan quench this fire
Dem call the fire service to quench the fire
Dem no know say, holy ghost fire
Wey I for don say
Right now I'ma serve them, serve them
I believe dem my God
Everybody say, "Hey, hey, hey, hey, hey"
[Verse 5]
Ah neva do any good for my life, oh
And people, make una leave me alone
Everybody say, "Hey, hey, hey, hey, hey"
Na una way
Eh, na una way, oh
Everybody, 'body say, "Hey, hey, hey, hey, hey"
Everybody say, "Hey, hey, hey, hey, hey"
[Chorus]
Everybody, everybody, sing say
When me and Eldies bin dey hustle
When me and my guy, Timmy, we dey for one room
So, the people dey laugh
Dem say, "Timaya will be like church rats"
[Verse 6]
When na see me say
Right now I don dey chop chate
My mama and papa dem dey so proud, eh
Oh, dem love me
I swear to God, dem dey proud, eh, chai
[Verse 7]
For the fact say I know Jehovah
I no go afraid of any motherfucker chai
Sorry for using that motherfucking word
My brother, I dey vex
Ma say I'm talking to you
My brother, you can make it, just say
"Hey, hey, hey, hey, hey" (Chai, chai)
[Chorus]
Everybody sing say
If you can believe say you go make it like this
You say, "You go make it to the top"
Just say, "Hey, hey, hey, hey, hey"
(Chai, everybody just gerrout)
If you be woman, you dey find pikin, oh
You get mouth, you neva turn to say
Say, "Hey, hey, hey, hey, hey"
[Verse 8]
When I sing say
If you be young girl, fine lady
You dey find husband who go marry you, eh
Say, "Hey, hey, hey, hey, hey"
Everybody, everybody say
You don hustle, you don tire
You dey look for work, everybody say
"Hey, hey, hey, hey, hey"
[Verse 9]
When I sing say
One day, na hin go better
Jehovah, well bless me, eh, everybody
Hey, hey, hey, hey, hey
(Chai, hai)
Let God that save Daddy Shedrack and Abednego
Na the same God wey go bless you, oh, say
"Hey, hey, hey, hey, hey"
[Outro]
When I sing say
I'm talking to you and you, eh
You are frustrated, you don get food
Hey, hey, hey, hey, hey
Jehovah, you are to much
Yeah, hey, hey, hey, hey, hey
Written by: Timaya
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...