album cover
Why
album cover
Why은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2014년 9월 22일일에 VI-Record에서 발매되었습니다.Рай EP
앨범Рай EP
2014년 9월 22일
라벨VI-Record
언어English
BPM81
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Ehhh
Adami obanyi
Na Noel oo
Why, Why?
Nobody dey ask the question, Why? (Why?)
Everything dey sup before our eyes (Eyes)
What if what they told us was a lie?
Mmm
Why, why?
The bad dey live longer
While the good dey die
Life na raise na people wey be crook dey survive
What if all the doctrines was a lie?
Mmmm
Wait!
Answer me why o
Make una answer me why o
Why, why, why why?
Answer me why o
Answer me why o
Make una answer me why o
Why, why, why why?
Answer me why o
Make una answer me why o
Why, why, why why?
Why, why, why why?
Why, why, why why?
Why, why, why why?
Why?
A true believer no fit ask why
They say you're sinning
When you ask the whys
Accept by faith
And that's when you are right
Why should I drop my anwe ovivi for Ororo
Annointed oil
Add salt to water, holy water
Na my own be problem
As I dey break my Kola
You sef you dey break bread
So, sorry. Your way no superior
You're just white and I am black
Wait!
Answer me why o
Make una answer me why o
Why, why, why why?
Answer me why o
Answer me why o
Make una answer me why o
Why, why, why why?
Answer me why o
Make una answer me why o
Why, why, why why?
Why, why, why why?
Why, why, why why?
Why, why, why why?
Written by: Brandon Stone, Lilia Vinogradova
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...