Songteksten

Defender Na you be my defender I go sing my song you go raise my music Oh nanana nene, defender T'ojo ba ro na you dey cover me When I pray na you dey answer me o Age to age you no dey koba me o Na you be my defender My love for you dem no dey talk am finish When dem gather na you dey scatter them Chianyi ndima ka anyi ye ya ekele eh Na you be my defender Ogo ogo ogo ogo Hallelujah Ogo ogo ogo ogo Hallelujah Ogo ogo ogo ogo Hallelujah Na you be my defender Ogo ogo ogo ogo Hallelujah Ogo ogo ogo ogo Hallelujah Ogo ogo ogo ogo Hallelujah Na you be my defender Them say with your name I no go sell my music (my life) I tell am say why I no go call my jesus But everywhere them don dey play my music o e e Na you be my defender Your love for me still dey make me wonder Hale hale glory glory to your name Everyday na you dey mark me correct o baba Na you be my defender Ogo ogo ogo ogo Hallelujah Ogo ogo ogo ogo Hallelujah Ogo ogo ogo ogo Hallelujah Na you be my defender Ogo ogo ogo ogo Hallelujah Ogo ogo ogo ogo Hallelujah Ogo ogo ogo ogo Hallelujah Na you be my defender From glory to glory You don't change my story oh Goodness and mercy dey follow me o Na the thing wey my God dey do Na you cover me cover me cover me From when I was a little boy, baba Na you be my defender My Love for you dem no dey talk am finish When dem gather na you dey scatter them Chi anyi ndima ka anyi ye ya ekele eh Na you be my defender Ogo ogo ogo ogo Hallelujah Ogo ogo ogo ogo Hallelujah Ogo ogo ogo ogo Hallelujah Na you be my defender Ogo ogo ogo ogo Hallelujah Ogo ogo ogo ogo Hallelujah Ogo ogo ogo ogo Hallelujah Na you be my defender Them say with your name I no go sell my music (my life) I tell am say why I no go call my jesus But everywhere them don dey play my music o e e Na you be my defender Your love for me still dey make me wonder Hale hale glory glory to your name Everyday na you dey mark me correct o baba Na you be my defender Ogo ogo ogo ogo Hallelujah Ogo ogo ogo ogo Hallelujah Ogo ogo ogo ogo Hallelujah Na you be my defender Ogo ogo ogo ogo Hallelujah Ogo ogo ogo ogo Hallelujah Ogo ogo ogo ogo Hallelujah Na you be my defender
Writer(s): Frank Edwards Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out