Songteksten

Rich boy in the building Everybody jumping Everybody know say something go happen Better don't worry God is in the building Tell Him what you want and you'll get what you saying If you believe it put your hands in the air Cos what you looking for is right where you- where you are Keep singing better keep jumping Everybody hope you know say Na today e go happen o For this church o na for this church o Na today e go happen o For this church o na for this church o All of una go get money (Ah ah) All of una go get motor (For this church o) Miracles plenty Wetin you dey find you go get today o For this church o Eh eh eh eh eh eh eh eh And no be mistake say you dey here today Wetin you dey find you go get ah (Fine ooo) See as you dey praise o Baba God dey answer Make you look your level tell am say Na for this church o If you believe it put your hands in the air Causq what you looking for is right where you- where you are Keep singing better keep jumping Everybody hope you know say Na today e go happen o (Ah ah) For this church o na for this church o Na today e go happen o (Ah ah) For this church o na for this church o All of una go get money (Ah ah) All of una go get motor (For this church o) Miracles plenty Wetin you dey find you go get today o For this church o God's got a plan Tell him what you looking for God's money, love, long life you could get here You could stay here 'Cause no pain here Now don't you worry tell him f-f-f better hurry Take a look at me now Tell me what you do see cos my life shine bright Everybody wanna know me wanna meet me everybody wanna say hi Better get ready for your own blessing Today today, today today Na today e go happen o (Ah ah) For this church o na for this church o Na today e go happen o (Ah ah) For this church o na for this church o All of una go get money (Ah ah) All of una go get motor (For this church o) Miracles plenty Wetin you dey find you go get today o For this church o Na today e go happen o For this church o na for this church o Na today e go happen o For this church o na for this church o All of una go get money (Ah ah) All of una go get motor (For this church o) Miracles plenty Wetin you dey find you go get today o For this church o
Writer(s): Frank Edwards Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out