Muziekvideo

BRYMO - Heya!
Bekijk de videoclip voor {trackName} van {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
Brymo
Brymo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Olawale Olofo'ro
Olawale Olofo'ro
Songwriter

Songteksten

Everybody say them dey go their way But I notice say, say we dey block each other way Lai lai, you no go hear the people say Say na our ignorance dey make life hard Heya Heya Some dey talk and some dey walk And time just dey pass us by Every woman dey look for man wey go love her right Wey go ignore her shortcomings Wey go take her like that And every man dey look for woman to hold tight But na him ignorance dey let love down Heya Heya Some dey come and some dey go And love just dey pass us by I don dey stubborn since the time I be small pikin Na me dey always first see the problem, heya eh Na me dey quit last, I no dey run fast Papa say make I live freely Like rich man pikin Heya Heya I just dey fall, I just dey rise And time just dey pass me by Heya Heya Some dey laugh and some dey cry And time just dey pass us by Some dey work and some dey pray And time just dey pass us by
Writer(s): Ashimi Ibrahim Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out