Songteksten

Yea Yea yea R2bees So nice (Supa) So nice (Supa) Your body so nice (Supa) So nice (Supa) So nice (Supa) So nice (Supa) Your body so nice (Supa) Yah Wizkid] I fit do anything for your love Omoge I do Marathon Me loving you nice and tall o Girl say na you I want o Come to me, come make me roll Don't you leave me on the road o Baby girl na you I want o When you no dey, na you I need o Oh my baby e be evident yea eh eh You no dey try to be relevant no oh No dey give your body to another man no oh Oh my baby e be evident yea eh eh You no dey try to be relevant no oh No dey give your body to another man no oh So nice (Supa) So nice (Supa) Your body so nice (Supa) So nice (Supa) So nice (Supa) So nice (Supa) Your body so nice (Supa) Yah Tie ha me me nka wo asɛm bi Me I no get nobody, E be you be the only one Oh my baby ma me nka wo asɛm bi And if you show me body me I go show you the only one Oh my baby e be evident yea eh eh You no dey try to be relevant no oh No dey give your body to another man no oh Oh my baby e be evident yea eh eh You no dey try to be relevant no oh No dey give your body to another man no oh So nice (Supa) So nice (Supa) Your body so nice (Supa) So nice (Supa) So nice (Supa) So nice (Supa) Your body so nice (Supa) Yah Wine wine your body 'pon me This love no be give and take We were meant to be eno be mistake We dey wake we dey bake, them dey hate we dey date You be too sweet eno be milkshake M'akoma wobɛku me my chest Woyɛ me Empress my love I confess No one can test when they be contest Last year miss Ghana my baby come first Ei wo body yɛ me fɛ sɛ Ɛyɛ me dɛ sɛ wo yɛ me girl Madam denim m'ato susu two years Danny Evans got you a pair So nice (Supa) So nice (Supa) Your body so nice (Supa) So nice (Supa) So nice (Supa) So nice (Supa) Your body so nice (Supa) Yah Wine wine your body 'pon me So nice (Supa) So nice (Supa) Your body so nice (Supa) So nice (Supa) So nice (Supa) So nice (Supa) Your body so nice (Supa) Yah
Writer(s): Mohamed Sylla, Junior Bula Monga, Wizkid Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out