Songteksten

Tidaba raba eh Tidaba raba eh Tidaba raba eh, oh-oh-oh Jesus na You wey dey make life correct o Na You wey be my desire eh In You there is no condemnation Na You wey be my solution eh-eh Na You wey dey make life correct o Na You wey be my desire eh-eh In You there is no condemnation Na You wey be my solution eh Oh-oh-oh For example See the life of Joseph o Like play, like play from prisoner to Prime minister Jesus na why I love You You dey do Your thing Your own way You no dey take excuse before You show for matter What of my sister Esther? From commoner to Queen o Na only You fit do this thing wey I dey yarn o Dem say na man know man o I tell them say na man know God o Na You dey give the best connection You make nobody become somebody Na You wey dey make life correct o Na You wey be my desire eh-eh In You there is no condemnation Na You wey be my solution, oh na-na-na Jesus na You wey dey make life correct o Na You wey be my desire eh In You there is no condemnation Na You wey be my solution eh-eh Na You wey dey make life correct o (correct o) Na You wey be my desire eh-eh (desire eh-eh) In You there is no condemnation (condemnation na-na-na) Na You wey be my solution, oh na-na-na Na You dey add extra to an ordinary man You turn e life around to an extra-ordinary life o You no dey play sekwe-sekwe (sekwe-sekwe o) Well, anything You talk, You dey do (talk and do) Dem say na man know man o I tell them say na man know God Na You dey give the best connection You make nobody become somebody o Na You wey dey make life correct o Na You wey be my desire eh-eh In You there is no condemnation Na You wey be my solution, oh na-na-na Jesus na You wey dey make life correct o Na You wey be my desire eh In You there is no condemnation Na You wey be my solution eh-eh Na You wey dey make life correct o (correct o) Na You wey be my desire eh-eh (desire eh-eh) In You there is no condemnation (condemnation na-na-na) Na You wey be my solution, oh na-na-na Na You wey dey make life correct o (correct o) Na You wey be my desire eh-eh (desire eh-eh) In You there is no condemnation (condemnation na-na-na) Na You wey be my solution, oh na-na-na Na you wey dey make life correct o Na you dey give me joy everyday o Lord in You there is no condemnation Ooh-ooh, yeah ai-ai-ai Iyo-o-o-o-o, ai-ai-ai
Writer(s): Mercy Chinwo, David Chike Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out