Muziekvideo

Credits

PERFORMING ARTISTS
D'banj
D'banj
Performer
COMPOSITION & LYRICS
D'banj
D'banj
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Don Jazzy
Don Jazzy
Producer

Songteksten

Enyi bobos this is faji time Enyi babys this is dancing time Make una come to the dancing floor Make i teach una how to soko Dbanj don come again o With a different style again o All the guys better grab a girl o Make i teach una how to soko And i no want make you dey dance to the coordiation I just want make you dey watch my demonstration I no want make you dey dance to the coordination I just want make you dey watch my demonstration Ti n ba ni ke soko ke soko (soko ke soko, soko ke soko) Ti n ba ni ke ju kan ke ju kan (ju kan ke ju kan, ju kan ke ju kan) Ti n ba ni ke lemo ke lemo (lemo ke lemo, lemo ke lemo) Ti n ba ni ke te nkan, ke te nkan (te kan ke te kan, te kan ke te kan) If you want to get fine omo Just show the girls say u sabi soko She go recognise say u no be moi-moi She go dance still u stand the gboin-gboin I no want make u start dey make yanga Pay your money come club come dey tanda All the girls just dey dance dey shake their kaka If you no wan dance make u waka And i no want make you dey dance to the coordiation I just want make you dey watch my demonstration I no want make you dey dance to the coordination I just want make you dey watch my demonstration Ti n ba ni ke soko ke soko (soko ke soko, soko ke soko) Ti n ba ni ke ju kan ke ju kan (ju kan ke ju kan, ju kan ke ju kan) Ti n ba ni ke lemo ke lemo (lemo ke lemo, lemo ke lemo) Ti n ba ni ke te nkan, ke te nkan (te kan ke te kan, te kan ke te kan) Ti n ba ni ke soko ke soko (soko ke soko, soko ke soko) Ti n ba ni ke ju kan ke ju kan (ju kan ke ju kan, ju kan ke ju kan) Ti n ba ni ke lemo ke lemo (lemo ke lemo, lemo ke lemo) Ti n ba ni ke te nkan, ke te nkan (te kan ke te kan, te kan ke te kan) Ti n ba ni ke soko ke soko (soko ke soko, soko ke soko) Ti n ba ni ke ju kan ke ju kan (ju kan ke ju kan, ju kan ke ju kan) Ti n ba ni ke lemo ke lemo (lemo ke lemo, lemo ke lemo) Ti n ba ni ke te nkan, ke te nkan (te kan ke te kan, te kan ke te kan)
Writer(s): Daniel Oyebanjo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out