Songteksten

RHATTI Dante Rrrrr. dunno Nobody give a fuck bouh u Osokwayi lie amosu Nwanne osokwayi carry bible Just malu say nobody send u Okwa hanwa gbulu jesu? Na that person wey u call ur man Omo na that person wey go fall ur hand Con dey tell u make u understand (Vibe) BKAY Say My brother make u hustle o Make dem no go give u fanta Say malt na for people wey important Make ur guy no go sigh when u call am Make dem no go save ur name 'dont answer' Hustle o Make u no be anybody Make dem no go bounce u for d party Make ur girl friend no go follow sugar daddy Husstle make u be somebody (Vibe) RHATTI Street dizi joyless Onwero onye welu obianwuli My guy bi housing sim by August n' oyegote audi Society e daintisigo internet activities But truth is this Oburo so ego online ya egote audi Aro agbago half alaye double ur hustle Ndi b'unuu atago afufu Na now dem suppose dey bubble It shouldn't be unlawful Buh who am i to judge u My mentor sina Ihe obuna wetelu ego bu olu This is real life! Abobi dont be playing ur self No be every body wey get money been dey press You're really fucked if you're doing it to impress Cos a hundred years from now Mehn anyi ncha ya di dead Dont let d pressure get to u Dont let dem change ur attitude towards your goals You'll never know what's standing next to you So get ur lil ass out of ur comfort zone Hustle o make yourr charger no go first you blow BKAY Say My brother make u hustle o Make dem no go give u fanta Say malt na for people wey important Make ur guy no go sigh when u call am Make dem no go save ur name dont answer Hustle o Make u no be anybody Make dem no go bounce u for d party Make ur girl friend no go follow sugar daddy Husstle make u be somebody BKAY I've seen so many things a hundred times Some people never change never mind When time gets tricky dey just vaporize Then come back quickly when its going right (Vibe) RHATTI Nobody give a fuck bouh u Osokwayi lie amosu Nwanne osokwayi carry bible Just malu say nobody send u Okwa hanwa gbulu jesu? Na that person wey u call ur man Omo na that person wey go fall ur hand Con dey tell u make u understand
Writer(s): Armstrong Arize Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out