Muziekvideo

Crayon - Shima (Official Audio)
Bekijk de videoclip voor {trackName} van {artistName}

Verschijnt in

Credits

PERFORMING ARTISTS
Crayon
Crayon
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Chibueze Charles Chukwu
Chibueze Charles Chukwu
Songwriter
Michael Ovie Hunter
Michael Ovie Hunter
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
London
London
Producer
Ozedikus
Ozedikus
Producer

Songteksten

Wawawa Oh yeh yeh o London! You Dey burst my brain with your mini mini po po po Make I pull your mini mini cho cho cho Dey your door like early morning ko ko ko) Funwon tan kilo fa werey gan This kind vibe she Dey want Won le wo le ba crayon eh o Funwon tan every time na crayon She Dey feel my vibe turn me on Head to toe na Dioir (oh no) You Dey burst my brain with your mini mini po po po Make I pull your mini mini cho cho cho Dey your door like early morning ko ko ko (hmmm) You Dey burst my brain with your mini mini po po po Make I pull your mini mini cho cho cho any day like mini mini po po po (hmmm eh) Comot your eye for my baby oku eh Louis for my baby oku (hmm) Other girls can wait o owe Walahi dem no reach you owe... Comot your eye for my baby oku eh Anything for my baby oku (hmm) Other girls can wait o owe Na you get my mind o yeh. Funwon tan kilo fa werey gan This kind vibe she Dey want Won le wo le ba crayon eh o Funwon tan every time na crayon She Dey feel my vibe turn me on Head to toe na Dior (oh no) Lon... omo this your waist na suicide mission Make I rock your mini mini burst my wini wini Giving me proper friction ehh Energy pko make I treat you nice o I go take my time this your love is so divine (hmmm eh)... You Dey burst my brain with your mini mini po po po Make I pull your mini mini cho cho cho Dey your door like early morning ko ko ko (hmmm) You Dey burst my brain with your mini mini po po po Make I pull your mini mini cho cho cho any day like mini mini po po po (hmmm eh) (You Dey burst my brain with your mini mini po po po make Dey your door like early morning ko ko ko Dey your door like early morning ko ko ko)
Writer(s): Michael Ovie Hunter, Charles Chibueze Chukwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out