Topsongs van Kafui Chordz
Vergelijkbare songs
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Frederick Worlanyo Awudey
Songwriter
Celestine Kafui Agropah
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Rugged Soluble
Producer
Qube
Mixing Engineer
Songteksten
Ahhh, skoto skoto kpa kpa kpa kpa Kpa kpa
This beat dey do me something
E dey do me something
This beat dey dey do me something
Make we go now 1 2 3
Make I tell u some story
One day I met Fo kwame
He talk me say he dey feel my vibe
So he get aah he go date me
Now who go fit to resist
Such a fine boy like this
I take am world cup, my number 1 Like Ronaldo and Messi
Imagine aIl the loving I give am
This guy take am for granted
Na I dey feel so unwanted
You dey bell am kraa no dey Answer
Who do you think you are?
To come and play with my heart
I no get time for kyekyekule
So I bore wey I talk am say
I no go bleed over your case oh
Cos you know say I love you
You know say I love you
Me I no go stress about your case Oh
Cos you know say I love you
You know say I love You
That be why you dey do me Skotokpa
That be why you dey do me Skotokpa
That be why you dey do me Skotokpa eh eh
Cos you know say I love you
You know say I love you eh eh
Lɔlɔ vavã de le makɔ nawò baby
But you saf you no dey care
You saf you no dey care
Lɔlɔ xɔasi de le matsɔ nawò Sweetie
But your attitude dey bore
Ony3 aye sɔɔ
Imagine aIl the loving I give am
This guy take am for granted
Na I dey feel so unwanted
You dey bell am kraa no dey Answer
Who does he think he is
To come and play with nyʒdzi
I no get time for kyekyekule
If them take do you tell them say
I no go bleed over your case oh
Cos you know say I love you
You know say I love you
Me I no go stress, about your case Oh
Cos you know say I love you
You know say I love You
That be why you dey do me Skotokpa
That be why you dey do me Skotokpa
That be why you dey do me Skotokpa eh eh
Cos you know say I love you
You know say I love you
That be why you dey do me Skotokpa, over your case oh
That be why you dey do me skotokpa,sake of I love you
That be why you dey do me Skotokpa, about your case oh
Cos you know say I love you
You know say I love you
That be why you dey do me
Skoto skoto kpa kpa kpa kpa kpa Kpa
Do me skoto skoto kpa kpa kpa Kpa ajei
Bounce to the skoto skoto kpa kpa
Ajeii kpa kpa kpa kpa
Make we do the skoto skoto kpa Kpa ajeii eeh
Writer(s): Frederick Awudey
Lyrics powered by www.musixmatch.com