Songteksten

Yes, you no get work You no get work Ogbeni no dey work oh (ogbeni no dey work oh) But you carry three girls for the club many bottle you dey pop (Na your self you dey do) You no get work People wey dey try, you dey mock (can you just imagine) You dey live fake life, you no know say na yourself you dey do (Na yourself you dey do) She no get work Na man she dey find (na man she dey find) But when them burst her nyash finish she go say all men are scum (All men are scum) You no get work You dey like talk 45K you go use buy cloth Mama dey house And she never chop You dey live fake life na yourself you dey do cause You no get work You dey follow all the girls wey dey gbololo She no get work Ehhhh She dey follow sugar daddy she dey gbololo They no get work Ehhhhee They said that life is yololo They no get work Ehhh yololo yololo They said that life is yololo You no get work But ole sise now abi?(ole sise oh) So why you come dey press laptop since morning non-stop? (On sey yahoo) You no get work Yace mini bashi da aiki amma He wants to wake up in a sabon Bugatti (you must be a mad man) You no get work Election come you be thug But when country don start to hard you go Know say you no wise (think say you dey wise) So you better make it right Better pay the price (price) Better work hard (hard) Never work light (light) Keep your head up (up) You never loose sight (sight) No dey follow all these haters wey dey just de talk cause Them no get work You dey follow all the girls wey dey gbololo She no get work Ehhhh She dey follow sugar daddy she dey gbololo They no get work Ehhhhee They said that life is yololo They no get work Ehhh yololo yololo They said that life is yololo They no get work Hmmmm yololo yololo They say that life is yololo Sabi d flow Hmmmm yololo yololo Okay! They say that life is yololo Gben, thank you sir Gggben on the beat
Writer(s): Moses Agbogun Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out